[LYRICS] Joeboy - Count Me Out - 9jalipzeffort

Desktop top Menu

Header Menu

🏠HOME | BIOGRAPHY | 🎞️MOVIES | 🌐NEWS | JOBS | MUSIC




3.13.2021

[LYRICS] Joeboy - Count Me Out

 


I know sey you dey think say me I no fit

You think sey me I no reach

But I see say you no notice

But I stand fit

Dem go talk

Dem fit to yarn all they wanna say

But I no send the nonsense

I'm too blessed

God dey my side so you can't stress me


As I reach here e be like magic

I know you don't understand it ye

I drop hit

I drop smash hit

And na so e go dey

I'm never stopping ye


As I reach here e be like magic

I know you don't understand it ye

I drop hit

I drop smash hit

And na so e go dey

I'm never stopping ye


Now you see me 'pon your television

Everything I do na their motivation

Good vibes and celebration

Keep it moving with determination

So ke ma lo wa o

Shine bright you can see from afar o

You can't hold me down mo ma ja o

Mo ma ja o ja o ja o


Sey you no fit count me out

So you no fit count me out

Just because I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about ye

No fit count me out

Motherfucker no fit count me out

'Cause I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about o na








Do You Want To Stay Updated With Celeb Biographies, Naija Songs, Job Vacancies, Scholarship and More?
Enter your email address below and join [500+] subscribers:

Delivered by Google FeedBurner For Naija Paste